GIST : WIZKID -MY RETURN TO EME



I wouldn't waste your time on this one.  In his words to some close pals, Mr lover man said :

"Una no go understand just like Oga Banky no understand at first, I no run and I no talk say I dey live there, Na just one deal wen Oga Akon bring na im make am, and now I no want Oga Banky to get the whole jek na im make me con dey do wayo wayo make e be like say we get quarrel so him no go put eye for me. na the whole tin be dat O guys"

0 Comments, Replies, Suggestions, Yarns: